Hello! Hello! how you doing, my angel, my one and only, the only one that am missing wey dey give me joy and blessings, you know
that I love you and I cant wait to say I do, but before we walk down the I just wanna let you know that?... No be like you... Jawe. Omo see as I dey happy dey jolly dey go make dem dey. Atlast this bachelor don ready after all the bizzy body. E no easy eh... Abeg Lola take em easy make u no deal personally with him, wouldn't want him to be barking like a BINGO that day in his suit. Lets all look forward to the big day, Sunday 17th November,2013.
No comments:
Post a Comment